LyricsMusicTrending

[Music + Lyrics] Davido – Fem

DMW Boss, Davido returns to the music scene with a brand new single titled ‘FEM!’ after a short hiatus.

Shortly after the announcement, Davido hit us “FEM!” which literally means “Shut Up“.

This song was lifted from his forthcoming studio album tagged “A Better Time”.

In the artwork, Davido is seen telling his enemies to keep shut.

Listen and Download below:-

DOWNLOAD

LYRICS

Dapche Killin this one

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey doo too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (And di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg
You wey dey find the pitty
Odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30bg
You go know 30bg when you see 30bg

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30bg we go para, para, para
Th?m go para for you

[Verse 2]
Before the, b?fore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t stay too much
‘Cause if you say too much, I fit to rup un on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trains, no tweet starter
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to suit onsite
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them don dey para, para, para?
Para for me
Why everybody don dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

[Outro]
Not she killing this one

The End!!!

Kelechi Ofor

Am cool and calm to be with, I believe in Myself. Artist Manager, Digital Distributor and Services

    Kelechi Ofor has 9986 posts and counting. See all posts by Kelechi Ofor

    Leave a Reply